Popular Nigeria singer Brymo don drop new album for market wey im call 'Oá¹¢Ó' wey mean wizard. But no be dis im number six album, wey pipo don already praise say e good well-well, dey cause katakata ...